(Chorus)
(I have a very big God o 2x)
parararara parapararaaa
(I have a very big God o 2x)
Yelelelelelelelele
Hook:
I have a God wey nor dey
disappoint like your tailor/
I have a God wey nor dey
disappoint like your designer/
I have a God wey no dey
disappoint like ur mechanic o/
Erujeje Oba mimo
Hallowed be thy name
(Chorus)
Verse 1:
When you give ur tailor cloth
e go post you, post you so tey/
At the end of the day
e go tell you sey
NEPA light nor dey/
E go dribble you left & right eyy
e go fling you back & forth o/
E go ask you sey who dey for
this world wey nor dey disappoint o/
Refrain:
But Jesus love me, love me so tey
E do many things for me/
He love me, love me so tey
E give him life for me/
He love me, love me so tey
E turn my life around o/
I have a very big God o
He’s always by my side.
Hook
(Chorus)
Verse II:
I have a God wey nor go
break my heart like brother Lagbaja
I have a God wey nor dey
disappoint me like brother Lagbaja
I have a God o wey nor go
turn my life to jagajaga
Na my friend,
e nor go let me dey suffer suffer
Refrain
Hook
(Atofarati Oyigiyigi eh)
(I have a very big God 2x)