Categories: Lyrics

Almost There – Oba Reengy

I can feel it

Shout out my mama for loving the boy
I see you pray for the boy
I enter Jesu you ain’t losing the boy
Very soon you go chop from the boy

Life na too gimme many option NO
Me either hustle or me go broke
That’s why me dey pray for His mercy me pray for His grace
Laye me I cannot form boss
Mama I will get you this and get you that
Park a few lambo in your back garage
And when you step issa entourage
But now it’s just a prophecy

I am almost there
Don’t you give up now on me
I am almost there
Mummy mi ema gbadun mi
I am almost there
Don’t you give up now on me
I am almost there

File funmi Reengy loun burst
Kinto gbo gbogbo yin I dey hear my God first
Park all the jargons me I cannot give up
No dey rest no dey chill till dem open that door
Let the clock do its job me I just dey go
Mawo oju ago alaye we just dey go
Eyes on my business I don’t know if you dey sell
But I dey pray for you I dey hope say you dey sell
I put my mind on it put my hands to it
Gbogbo awon ti won sope we cannot do it
When God stepped in He put His grace on me
Nisin oti sure die get prepared for me
Omo na gradual movement steadily me getting there o
Me I no fit kill myself ontop anything o
Where me started from no be the place I dey today o
Oni le demo demo ola adara

I am almost there
Don’t you give up now on me
I am almost there
Mummy mi ema gbadun mi
I am almost there
Don’t you give up now on me
I am almost there

I came from the worst not from better
Make you sit down make you relax
Came from the worst not from better
Make you sit down make you relax
I am almost there
I am almost there
I am almost there
I am almost there

Di’e loku
Di’e loku
Di’e Di’e
Di’e Di’e
Di’e Di’e

Di’e loku
Di’e loku
Di’e Di’e

Di’e loku
Di’e loku
Di’e Di’e
Di’e loku
Di’e loku

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

I-solo

Music, research, friendships and love are the things that excite me

Leave a Comment

Recent Posts

Judah – Dunsin Oyekan

Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh…

3 months ago

Just a little time – Mark F Haggai

Intro Just a little time we will leave this world, Just a little time and we will live no more…

3 months ago

Adun – Sunmisola Agbebi X Yinka Okeleye

You beautify me you sustain me you glorify yourself in my life Iwo ni adun aye mi You show up…

3 months ago

Omi Iye – Paul Tomisin

For we are not drunk with wine in excess but we are filled with the Holyghost we are not drunk…

3 months ago

Thank You (Live) – Joe Mettle

Thank you thank you thank you I have come to thank you Lord you have been so good to me…

3 months ago

Baba We Thank You o – Nathaniel Bassey

Baba I thank you o o o I thank you o o o I thank you o o o I…

3 months ago