Categories: Lyrics

Almost There – Oba Reengy

I can feel it

Shout out my mama for loving the boy
I see you pray for the boy
I enter Jesu you ain’t losing the boy
Very soon you go chop from the boy

Life na too gimme many option NO
Me either hustle or me go broke
That’s why me dey pray for His mercy me pray for His grace
Laye me I cannot form boss
Mama I will get you this and get you that
Park a few lambo in your back garage
And when you step issa entourage
But now it’s just a prophecy

I am almost there
Don’t you give up now on me
I am almost there
Mummy mi ema gbadun mi
I am almost there
Don’t you give up now on me
I am almost there

File funmi Reengy loun burst
Kinto gbo gbogbo yin I dey hear my God first
Park all the jargons me I cannot give up
No dey rest no dey chill till dem open that door
Let the clock do its job me I just dey go
Mawo oju ago alaye we just dey go
Eyes on my business I don’t know if you dey sell
But I dey pray for you I dey hope say you dey sell
I put my mind on it put my hands to it
Gbogbo awon ti won sope we cannot do it
When God stepped in He put His grace on me
Nisin oti sure die get prepared for me
Omo na gradual movement steadily me getting there o
Me I no fit kill myself ontop anything o
Where me started from no be the place I dey today o
Oni le demo demo ola adara

I am almost there
Don’t you give up now on me
I am almost there
Mummy mi ema gbadun mi
I am almost there
Don’t you give up now on me
I am almost there

I came from the worst not from better
Make you sit down make you relax
Came from the worst not from better
Make you sit down make you relax
I am almost there
I am almost there
I am almost there
I am almost there

Di’e loku
Di’e loku
Di’e Di’e
Di’e Di’e
Di’e Di’e

Di’e loku
Di’e loku
Di’e Di’e

Di’e loku
Di’e loku
Di’e Di’e
Di’e loku
Di’e loku

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

I-solo

Music, research, friendships and love are the things that excite me

Leave a Comment

Recent Posts

Fallen – 121Selah

With a broken pen I speak without a sound from a broken heart a song of silence screaming loud the…

2 weeks ago

The Future – Dunsin Oyekan Ft. Naomi Raine, Sheldon Bangera, Matt Larverne, Joseph Espinoza

I have seen the future Revival is here I can see the whole world Worshipping the Lord Jesus like a…

4 weeks ago

The Worshipper’s Song – Dunsin Oyekan

Thank you for the things You do For the miracles give But I still prefer Your presence Over everything I…

4 weeks ago

No me without You – Dunsin Oyekan

No throne without the cross There’s no sacrifice without your blood All these You did for me No me without…

4 weeks ago

Glory Song – Dunsin Oyekan

Standing before Your throne There are no words to say But Holy Holy Holy Standing before Your throne There are…

4 weeks ago

Upper Room Anthem – Dunsin Oyekan

Glory to the Father Praise to the Son Honor to the Spirit Blessed Trinity Glory to the Father Praise to…

4 weeks ago