Blow my mind

IBK

Added on : Apr 13, 2023

Blow my mind – IBK
Apr 13, 2023 I-solo
In Lyrics

Who no know go know say Na you be God
Who never hear go hear say Na you be God
Who can stand against you
Who go fit love like you do

Only you Dey blow my mind
And when I need light na you Dey make me shine oh
Not by might na you give me power
Akamudinelu, Narekele, Nara otuto me

I neva see, I neva see Anoda God, wey bad oh
I never see I never see oh
I neva see I neva see anoda one wey pass oh
Na you Dey hold me tight oh
with my hands raised I will give you glory
Everytime man dem a give you pen
You re- write the story yeah

I will never ever leave my daddy oh
Na you give me healing for my body and soul
Everytime my pocket full of money oh
Your blessing oh steady on a roll

I will never ever leave my daddy oh
Na you give me healing for my body and soul
Everytime my pocket full of money oh
Your blessing oh steady on a roll

Only you Dey blow my mind
and when I need light
Na you Dey make me shine oh
Not by might na you give me power
Akamudinelu naraekele naraotuto me

Only you Dey blow my mind
and when I need light
Na you Dey make me shine oh
Not by might na you give me power
Akamudinelu naraekele naraotuto me

Only you Dey blow my mind
Only you Dey blow my mind
When I need light
Na you Dey make me shine oh
Akamudinelu, akamudinelu

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend