Categories: Lyrics

Carry Me Dey Go – House Of Playright Ft Kenny K’Ore

INTRO
House of playright plus kore ooo ooo
Carry me dey go dey go oo ooo 2x

CHORUS
Carry me dey go baba carry me dey go dey go 2x
Carry me waka baba carry me waka waka dy go
Carry me dy go baba carry me dy go dy go
Carry me waka ah baba carry me dy go dy go oooh ehya

VERSE 1 – PRINCESS BOLU
Everyday by day aah every where I go ooh
Everything I do oo always by my side eyo
Jehova na you be my baba jehova na you be odogwu
Odogwu nay a chineke kabiosI olorun 2x
Oyi oo 4x

VERSE 2 – SILVA
Carry me to my place of break through
Akoko ti to na na na na
Carry me to my place of laughter
It is my time o ooo,hoo
Para ra ra re pare
I need a change in my life oo oba mimo oo
Atorise oo oba ogo ooo
I need a turn around wey go totori my body this year oo
Atorise oo carry me dy go

[REPEAT CHORUS]

VERSE 3 – KORE
I was glad when dey said let us go oo
Go ooo to the house of lord ee
Those who dwell in your secret place
Shall abide under your shadow
Ooo ancient of days
Your eyes is on the sparrow
No need no other hero
So father carry me carry me dey go ooooo.
Call- Wetin I know oo
Respond- I no know I no know
Call- Where ever you go ooo
Respond- I go I go 2x

[REPEAT CHORUS]

BRIDGE
I lift my hands oo make you come carry me ooo
Ochmiri atata make you no tarry
Loni oo oo oo
Call-this one na my bethel
Response-surely
Call-you go open my eyes
Response-sholly
You go change my name oo
Above the nation 2x

VERSE 4 – IRETIOLUWA
Call – The things you do and the way you do dey sweet for body
Response-The things you do and the way you do dey sweet for body
I no know wetin I do way you too show me love oo 2x
Have seen a change in my life oba ogo oo
Atorise o ba ogo oo
Have seen a turn around in my life
Oba ogo
Atorise Carry me dey go

Carry me dey go baba carry me dey go dey go oooooh
On your mark get set let us go oo
Uwem mama uwem mama 2x
On mark get set let us go oooooo
Carry me carry me carry me carry me carry me carry me carry me
Yee eee ee

Download song here
Thanks to Tope Adebayo

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Oluwarufus

God, Technology, Music .....in that order

Leave a Comment

Recent Posts

The Future – Dunsin Oyekan Ft. Naomi Raine, Sheldon Bangera, Matt Larverne, Joseph Espinoza

I have seen the future Revival is here I can see the whole world Worshipping the Lord Jesus like a…

1 week ago

The Worshipper’s Song – Dunsin Oyekan

Thank you for the things You do For the miracles give But I still prefer Your presence Over everything I…

1 week ago

No me without You – Dunsin Oyekan

No throne without the cross There’s no sacrifice without your blood All these You did for me No me without…

1 week ago

Glory Song – Dunsin Oyekan

Standing before Your throne There are no words to say But Holy Holy Holy Standing before Your throne There are…

1 week ago

Upper Room Anthem – Dunsin Oyekan

Glory to the Father Praise to the Son Honor to the Spirit Blessed Trinity Glory to the Father Praise to…

1 week ago

Yeshua – Dunsin Oyekan

Yeshua The Beginning and the End Age to age You stay the same And forever You shall reign Yeshua The…

1 week ago