Carry You

Gbenga Ajana

Added on : May 25, 2018

Carry You – Gbenga Ajana
May 25, 2018 Oluwarufus
In Lyrics

Where I for dey if nor be You wey dey by my side
Where I for dey if nor be You wey dey protect me
Where I for dey if nor be You wey tell me I go make in spite of my wrong
No matter wetin I go do and wetin people talk You care for me

So I give You my heart, it’s long overdue
Not afraid anymore, I’ll speak of Your grace
It’s about times and season that shows us Your re good

So I go carry You go in me everywhere that I go
I will show forth Your love to those who are unaware
Just the way that You love me I’ll show someone else too

Some people say I no go make am because they know a little about my past
But where dem dey when God dey save me and sent his son to pay the price for me
My brother no be You be God, no come be my judge, leave me to the Lord
No matter wetin I go do and wetin people talk You care for me
No matter wetin I go do and wetin people talk You care for me

So I give You my heart, it’s long overdue
Not afraid anymore, I’ll speak of Your grace
It’s about times and season that shows us Your re good 

So I go carry You go in me everywhere that I go
I will show forth Your love to those who are unaware
Just the way that You love me I’ll show someone else too
So I go carry You go in me everywhere that I go
So I go carry You go in me everywhere that I go

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend