Categories: Lyrics

Commando – Greatman Takit Ft. Ko’rale

You’ve got the whole world in your hand

You’ve got the whole world in your hand
Wetin pass you e no Dey Dey Dey
You’ve got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

I get God and I get life
Everything else e go work for me
Me I no Dey to Dey run kiti kata
Na you make the favour follow me o
You make the blessing come Dey knock my door
And if I want I go order o order oooo

Me no Dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba Drogba o
Me no Dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba Drogba o

You’ve got the whole world in your hand
Wetin pass you e no Dey Dey Dey
You’ve got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

Commander o yea yea
Follow the lamb I Dey see am the thing Dey totori
Na you tell me say my pikin when you need me, make you Dey call on me
This na my confidence
Every time I call you over competent
I no need to komot from you, you’re the vine
And I go Dey steady Dey tap am

Me no Dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba Drogba o
Me no Dey do forecasting
Anything I want I order o
Everything nice and smooth
E be like Didier Drogba Drogba o

You’ve got the whole world in your hand
Wetin pass you e no Dey Dey Dey
You’ve got the whole world in your hand
Commando do do commando commando
You’ve got the whole world in your hand
Wetin pass you e no Dey Dey Dey
You’ve got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

Biko Kponu Chinasa oh
Chinasaram okwu K’ibu
Chineduuu
Chinedum ije ka ibu
Onye Nsó
Só gi macha ihe n’ile
Commando do do ohh commando
Biko Kponu Chinasa oh
Chinasaram okwu K’ibu
Chineduuu
Chinedum ije ka ibu
Onye Nsó
Só gi macha ihe n’ile
Commando do do ohh commando

You’ve got the whole world in your hand
Wetin pass you e no Dey Dey Dey
You’ve got the whole world in your hand
Commando do do commando commando

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

I-solo

Music, research, friendships and love are the things that excite me

Leave a Comment

Recent Posts

Fallen – 121Selah

With a broken pen I speak without a sound from a broken heart a song of silence screaming loud the…

2 weeks ago

The Future – Dunsin Oyekan Ft. Naomi Raine, Sheldon Bangera, Matt Larverne, Joseph Espinoza

I have seen the future Revival is here I can see the whole world Worshipping the Lord Jesus like a…

3 weeks ago

The Worshipper’s Song – Dunsin Oyekan

Thank you for the things You do For the miracles give But I still prefer Your presence Over everything I…

3 weeks ago

No me without You – Dunsin Oyekan

No throne without the cross There’s no sacrifice without your blood All these You did for me No me without…

3 weeks ago

Glory Song – Dunsin Oyekan

Standing before Your throne There are no words to say But Holy Holy Holy Standing before Your throne There are…

3 weeks ago

Upper Room Anthem – Dunsin Oyekan

Glory to the Father Praise to the Son Honor to the Spirit Blessed Trinity Glory to the Father Praise to…

3 weeks ago