Folo Folo

Tim Godfrey

Added on : Oct 11, 2014

Folo Folo – Tim Godfrey
Oct 11, 2014 Oluwarufus
In Lyrics

[VERSE 1]
Dem dey yarn say, dem say we dey craze eh
Dem dey speak Oyibo, dem say we dey insane eh
Dem say with this Gospel we dey dig our gravee eh
Now we dey set the pace, cos our craze dey pay eh
We dey raise the stakes, no matter how long
We got wat it takes
Na b’cos of Jehovah, we don take over
Anywhere You lead me I go follow You dey go
Follow You dey go

[CHORUS]
I go follow You go eh(4 times)
Follow You, follow You, follow You eh(4 times)

[VERSE 2]
Everybody,put on your dancing shoes
Whether e good or e bad,it’s working for our good eh
Don’t let nobody stop you, doesn’t matter how you look
Cast your cares and forget,just remember He cares about you
From crawling now we are walking eh
From walking now we are running
From running now we are jumping,we are flying,no stopping
Na b’cos of Jehovah, we don take over
Anywhere You lead me i go follow You dey go
Follow You dey go

[REPEAT CHORUS]

[VERSE 3]
If dem like make dem start to dey rake oh
If dem like make dem scatter their face
Any trap wey dem like make dem set oh
Any button wey dem like make dem press
Who God has blessed,no one can curse eh
No one can curse eh
Amamamasiamasi o,(eh o)
I don turn follow follow,(eh o)
Fu go eh
I don turn follow follow eh eh
Na b’cos of Jehovah,we don take over
Anywhere You lead me I go follow You dey go
Follow You dey go

[REPEAT CHORUS]

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend