Fountain

Fostar

Added on : Mar 17, 2024

Fountain – Fostar
Mar 17, 2024 I-solo
In Lyrics

Rhythm
Fostar
Amazing don
Chai

I go live to praise your name
Tell the world
I nor go shame
It is a very heavy feeling
I can’t stop it
You take over me
Very chance to give you praise
Nor go ever take am play
Wetin I don see
Na you make me see
You take over me

Fountain
You’re my fountain
You never ever leave me run dry
Cos na you Dey feed dey supply
I nor lie
One thing
You’re my wanting
I can kneel and testify
Go dey chant and say
I go praise you till the kingdom come

See as you make me smile
I feel am no lie
This one is beating in my heart
You too much pass wetin I find
My paddy for life
I tuale
You Sabi pass all

Fountain
You’re the best thing
The rock you shield me
I mount no loseguard me
So one time
I go give you one time
Cos you gat me all time
You go never run dey
My shield my buckler
The one wey defend me
I go shout it
I go sing it
I go tell it
#%##

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend