Lyrics

I Never See – Teekay Rafiu

Verse 1:
I searched and searched
No one like you
I look around
No one but you
If no be you na wetin I for do
So I put my trust on no one but you
If no be God na where I for dey
If no be him na who I for be
If no be say Baba dey involve wetin I get Wetin I for talk
So I rise and shine for my light has come
And the glory of the Lord is upon me eh eh

Chorus:
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see

Verse 2:
If no be God wetin i for do
If no be Jehovah i for don die tey tey
Na Him love and mercy dey make me stand on my feet
And the life He gave me na him dey make me dey sing
(because!)
No be say I fine na him make am die for me
No be say I good na him make am die for me
And its not because am holy na him make am die for me
If no be God na where i for dey
I for don die tey tey

Chorus:
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see

Bridge:
If no be God na where I for dey
If no be him na who I for be
If no be say Baba dey involve wetin I get Wetin I for talk
Na Him love and mercy dey make me stand on my feet
And the life He gave me na him dey make me dey sing

Chorus:
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: He no go be like Jesus Christ eh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see
Call: I never see oh
Resp: I never see

Download song here

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Tags: English
Oluwarufus

God, Technology, Music .....in that order

Leave a Comment

Recent Posts

Yes Sir – Ada Ehi Ft. Mercy Chinwo

The King of glory, my answer is Yes Sir, yes Sir, yes Whatever You say, dependable God Yes Sir, yes…

6 mins ago

De Aria – Ada Ehi

De aria de aria In the name of Jesus His Word will come to pass De aria de aria I…

13 mins ago

Satisfy – Joe Mettle Ft. HLE

In Thee, oh, Lord, I put my trust Let not my enemies triumph over me You are my shield, my…

29 mins ago

Oba awon oba – Joe Mettle Ft. Sunmisola Agbebi

Oh, oh, oh, oh, oh Oh, oh-oh, oh-oh, oh, oh-oh Oh, oh-oh, oh-oh, oh, oh-oh Holy, Holy, Holy, oh, Ọba…

57 mins ago

More of you – Joe Mettle

As the deer pants for water So my soul longs for You I want more of You I want more…

1 hour ago

Yahweh – Joe Mettle

You alone are worthy of my praise Oh, Yahweh You alone are worthy of my praise You alone are worthy…

2 hours ago