Broda no be only you o dey go through challenges
sista no be only you o dey go through the crisis
But remember o
That though weeping may last for a night
Joy will come in the morning time
Broda no be only you o dey go through challenges
sista no be only you o dey go through the crisis
Tell me why you come dey carry face like say God e no care
Tell me why you come dey squeeze face shey na because money no dey
People disappoint you, e don dey happen tay tay
You say you don fast and pray
But he be like say God e no hear
But remember o
That though weeping may last for a night
Joy will come in the morning time
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah ah aaaaaahhhh
Make I yarn you tori
Talk am make we hear
Make I yarn you tori
Talk am make we hear
I want to tell you a story
Talk am make we hear
I say make I yarn you tori
Talk am make we hear
E get one man hin name na Abraham
Bigi bigi promise God give am
But e never show for hin life
People dey talk, iyawo dey cry
Why me oooooo…..
But baba God wey no fit lie lailai (lailai)
When the time was right
He made all things right
So e certain say He go wetin he promise
Just remember o
That though weeping may last for a while
Joy will come in the morning time.
(that is why we’ve come to say)
Feyin e….
Mu jo jo …..
It’s gonna be alright
It’s gonna be alright
It’s gonna be alright…