Categories: Lyrics

Leave Am So – BeeJayRymes

Intro:
Its Beejayrymes(yea,yea)
You no fit understand so
Leave am so so so
The way we dey, the way we dey play
I dey gbadun am so so so
The way we dey, the way we dey play

Solo 1:
See me now, I might have no Prada
I got no gucci and no;no gabbana
Check my style, I might have no swag
I own no keys, I don’t cruise no Chrysler
But check me out,cos am hooked to the father
He made me so nice,am the best of my kind

Refrain:
He be the one wey dey turn me, turn me on
The one I wanna be with, be with
He got a smile that can turn me, turn me on
The one I wanna be with, be with

Chorus:
Say make dem leave am so so so
The way we dey, the way we dey play,
I dey gbadun am so so so
The way we dey, the way we dey play,
He be the one wey dey turn me, turn me on
The one I wanna be with, be with
He got a smile that can turn me, turn me on
The one I wanna be with, be with

Solo 2:
See me now, I’m His little tickle baby
He gave me His heart and that is how am living
For He’s so charming, He’s been so amazing
His ways captivates me, His love mesmerize me
Look into his eyes, His the paradise am seeking
He’s so hot and my only true source

Repeat refrain and Chorus

Bridge:
See, I go be your tata, You go be my dada
Anywhere You dey me I dey there (eh)
So see my life today
I no fit even shout eh, I no fit even jump eh, cos na you dey turn me on
You’ve taken me from nothing and You’re building me to something
I dey bow eh, i dey bow

Repeat chorus and refrain

Outro:
Na only You I know, I no go ever let you leave me
Only you I know, I know go ever let you leave me
Every day by day, I no go ever let you leave me
Every day by day, I no go ever let you leave me
Yea ehhh
Beejayrymes, 3shells, yea… yea
I like it so now ehhh
Me I like it so now ehhh
I like it so

Download song here
Thanks to Beejayrymes

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Oluwarufus

God, Technology, Music .....in that order

Leave a Comment

Recent Posts

Judah – Dunsin Oyekan

Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh…

5 months ago

Just a little time – Mark F Haggai

Intro Just a little time we will leave this world, Just a little time and we will live no more…

5 months ago

Adun – Sunmisola Agbebi X Yinka Okeleye

You beautify me you sustain me you glorify yourself in my life Iwo ni adun aye mi You show up…

5 months ago

Omi Iye – Paul Tomisin

For we are not drunk with wine in excess but we are filled with the Holyghost we are not drunk…

5 months ago

Thank You (Live) – Joe Mettle

Thank you thank you thank you I have come to thank you Lord you have been so good to me…

5 months ago

Baba We Thank You o – Nathaniel Bassey

Baba I thank you o o o I thank you o o o I thank you o o o I…

5 months ago