[songtitle]

[Artiste]

SHARE
TWEET
EMAIL
SHARE
PRINT

Chorus
Tarara tararara Tara tararara
Tarara tararara tara
Na which kind love be this o wey you pour on top of me
Na which kind love be this o papa

Verse 1
You left your throne o to be born o like a baby because of love
you never mind all my rebellion you still call
after all the shakara wey i dey do because the world dey drag me
i never see this kind love before

Verse 2
You are my lover
My Cover
My Treasure
Inspiration
You are my shield
My peace
My prince
My King

Na which kind love be this o wey you pour on top of me
Na which kind love be this o papa

I wanna love you more than ever
Oh na which kind love
Na which kind love na which kind love eh
I never see this kind love before Jehovah muo
You come dey love me more than wetin I dey give you
You be my papa Jehovah
I wanna love you more than ever

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

SHARE
TWEET
EMAIL
SHARE
PRINT