My Body

Stanflux

Added on : Jan 30, 2018

My Body – Stanflux
Jan 30, 2018 I-solo
In Lyrics

Verse 1:
This God wey me and you dey serve
He’s not a man, not a man that He should lie
As He talk am no so He go do am oh
So Make you wait, e go soon be your turn
Come and see wetin my God do for me
He filled my heart with Joy
N filled my mouth with praise
Abeg come celebrate, follow me dey jubilate ooo
As He do my own for me, He go do your own for you

Chorus:
As e don reach my body eh eh eh eh eh
e go reach your body e go reach your body

Verse 2:
Why I no go shout, shout for joy
Gave me a brand new
Took away my every pain
Every thing don turn around turn around turn around turn around
Leh leh leh leh leh all for good oo
Na better I dey see ah ah ah
Na double double blessing I receive ooo iyeh eh eh eh
My heavenly father, you carry my matter
Your love you dey show me dey make me better, dey make me better
I yeh I yeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh iyeh
E don reach my body eh eh
E go reach your body e go reach your body…..
E don reach my body eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh
E go reach your body e go reach your body….

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend