Na Smallz

Aigbeh D'gong, Sesmo

Added on : Mar 9, 2023

Na Smallz – Sesmo Ft. Aigbeh D’Gong
Mar 9, 2023 I-solo
In Lyrics

(NA SMALLZ)
Scuse me!
(NA SMALLZ)
Wo yo yo!
Sesmo on the microphone o!
AIGBEH D’ GON GON (EII GOD)
(NA SMALLZ x5)
Yo! *laugh*
Check it

Verse 1
Na Holy ghost dey hold me close
Even when my laundry man and tailor owe me clothes
Even when I no get money to buy dominos
There’s a joy that I feel that is like only me knows
Somebody’s son, I be son of God
E give me my daily bread with all the love on top
I dey burn like Burna boy, but I burn for God
When the opposition see me, dem dey run comot.
Good night, sweet dreams
Sweet life, sweet peace
That’s what the deal is
On the cross mehn, He said “it is finished”
Full of His mercy o (full of His mercy)
New every morning o (new every morning o)
It’s too much, e plenty o (too much e plenty o)

Chorus
Even when I have a bad day (NA SMALLZ)
I go still dey praise your name ( NA SMALLZ)
Even when money no dey (NA SMALLZ x3)

No matter what the country says (NA SMALLZ)
I go still dey praise your name (NA SMALLZ)
What about the minimum wage? (NA SMALLZ x3)

Bridge
I no dey stress too much, don’t even worry cos
Oluwa dey my side (ai ya ya ya)

I no dey stress too much, don’t worry anymore
Oluwa dey my side (ai ya ya ya)

Verse 2 [AIGBEH D’GONG]
After all you did for me chee
Daddy dem say make I no give you money freeze
Egbon call the police attention (at ease, when I be at peace)
Gave his life as a ransom
This no be talk odikwa confirm
I’m so blessed and I mean am yeah
I pass exam I no write test
He took the cane na me jump fence uh
This na my past and present tense
Oh lord uhh yeah (repeat)

Chorus
Even when I have a bad day (NA SMALLZ)
I go still dey praise your name ( NA SMALLZ)
Even when money no dey (NA SMALLZ x3)

No matter what the country says (NA SMALLZ)
I go still dey praise your name (NA SMALLZ)
What about the minimum wage? (NA SMALLZ x3)

Bridge
I no dey stress too much, don’t even worry cos
Oluwa dey my side (ai ya ya ya)

I no dey stress too much, don’t worry anymore
Oluwa dey my side (ai ya ya ya)

Oluwa dey (2x)
Oluwa dey my side

Yo … Yo .. Yo .. Yo Bentley!

Scuse me!

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend