Na You Do Am

PGift

Added on : Oct 20, 2014

Na You Do Am – PGift
Oct 20, 2014 Oluwarufus

If you ask me
I go tell you
Papa God na him do am for me
If you ask me
Who do am for me
Papa God na him do am oooo….
Oh yeah

[CHORUS 1]
Wetin my papa no fit do
Wetin my mama no fit do
Wetin babalawo no fit do O
Na you na you do am o

[CHORUS 2]
Na you na you o
Na you na you oo
Na you na you o
Na you na you do am o

[VERSE 1]
Many years ago
I dey waka for job o
Many years ago
I dey waka for wife o
E don tey wey Dey look for
All these things
But papa God na you do am
For me o
E don tey wey I dey look for
Pikin o papa mo
You come do am for me oo

[VERSE 2]
Come and see what the Lord
Has done
Wait and see what He can
Do for you
Cast all your burdens upon
The Lord He cares yeah
He will help you carry
He has set me free
He has given me victory
He has delivered me
Given me testimony
Given me praise to sing
Given me song
Hallelujah

Download Link: magbedu.com/discography/na-pgift/

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend