No Wayo

Nelson Akogo

Added on : Oct 20, 2014

No Wayo – Nelson Akogo
Oct 20, 2014 Oluwarufus

[VERSE 1]
E dey give me chop
E dey make me dance
E no dey lie, lie lie  ( e woo)
E dey make me laugh
Join don fell my heart
tra la lala la

[PRE CHORUS]
Wetin e talk na im e dey do
God no be man wey fit fail you  ( e woooo)
You took the mountains out of my way
You turned my night to day, Baba You no dey fail (2ce)
so am singing this song for you

[CHORUS]
Jesus no dey play me wayo o oooooo  (reponce No wayo ooooo)
E no dey do me ojorooo ooo    2ce

[VERSE 2]
Blessings everywhere
You are always near
Jehovah my God, you are my all in all
So am singing this song for you

[REPEAT CHORUS]

[BRIDGE]
Jesus no dey fall my hand e ooo
His promises are yeah and amen
Yeah yeah yeah He didn’t fail me
A friend on whom you can depend
Wetin e talk na final o
He’ll never ever ever fail you …. no

[REPEAT CHORUS]

Oh oooo oh oh    ( oh  o oh oh OH )

Thanks to Nelson Akogo for submitting this lyrics

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend