Great Nicolas:
Dem dey ask me sey
How e’ take happun
I tell them duro!
Shebi you wan hear my full story, duro!
This boy you know before
Dem don write me off like sey I nor dey book again.. eh ehn..
Dem carry me go back
you carry me, carry me go front
Dem carry me go ground
you carry me, carry me go up oh
Dem carry me go back
You carry me, carry me go front
Dem carry me go ground
You carry me, carry me go up oh..
Chidi:
Woju Woju your love dey do them Woju
Twinkle twinkle twinkle
(you twinkle me like your superstar)
I feel the butterfly in my belle
You carry me on your wings
Say make I no waka with my lege
Oti she oo
Chorus
Oh your love
Oh your love
Oh your love
Oh your love
Tega:
My mama tell me say
Make i no fall in love ( fall in love oh)
My papa tell me say
Make i no fall in love (fall in love)
But as i see your love
I know that love is real
I gat to let them know (let them know)
I never see this love
I never see this kind of love (before)
You show me plenty love
You show me plenty ogbonge love (ahaan!)
Chorus
Oh your love
Oh your love
Oh your love
Oh your love
Kanag:
No be lie no be joke I dey gyrate
Na favor just dey follow me
Everyday, everywhere I dey celebertae , leave am I like am like that
Oya dey can say anything
Excess love dey worry me
Amazing blessing dey follow me
Plenty goodies for me daily
Olisa daluo daluo daluo
na nke I mere eme
(Olisa daluo daluo daluo na nke I mere eme )
Na this kind love dey make me go
Pampararampa
Oh YA love
Oh YA love
Oh YA love
Oh YA love
Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh…
Intro Just a little time we will leave this world, Just a little time and we will live no more…
You beautify me you sustain me you glorify yourself in my life Iwo ni adun aye mi You show up…
For we are not drunk with wine in excess but we are filled with the Holyghost we are not drunk…
Thank you thank you thank you I have come to thank you Lord you have been so good to me…
Baba I thank you o o o I thank you o o o I thank you o o o I…
Leave a Comment