Categories: Lyrics

On God – Rehmahz Ft. Nolly

Chorus [Rehmahz]
Brother no dey trust man oh
Make you set your eyes on God oh
No dey loose focus oh oh
Yeah yeah[2x]
Na dey fact i say
Man dey fail
God dey reign on top your case
Oh my God
Read your bible as em say
Man dey fail
Only God’s word go fit reign
Oh my God
Yeah yeah

Verse 1 [Rehmahz]
Life e no dey easy
Na wetin everybody come dey talk lately
Watch your mouth
Watch your mouth
Watch your mouth oh
Even when e look like e difficult oh
We no dey look everything dey way em be
Na God’s word be our proof
When i come around
Na God dey my mind
I dey crucify
Every work of man
When i come around oh
Na God dey my mind
I dey crucify

Chorus [Rehmahz]
Brother no dey trust man oh
Make you set your eyes on God oh
No dey loose focus oh oh
Yeah yeah[2x]
Na dey fact i say
Man dey fail
God dey reign on top your case
Oh my God
Read your bible as em say
Man dey fail
Only God’s word go fit reign
Oh my God
Yeah yeah

Verse 2 [Nolly]
Bia no dey put your trust in mere man
Infact akozinalu fa your problem
Cos the truth bu na they can’t even solve them
Fa ga promise gi heaven and earth
They go act like they care
But truly dem no send
And the time i needilu fa the most
Fa ga ebulu gi na bus pass gi n’etiti express
Maka Chukwu ndi mmadu enwerokwa conscience
Put your trust in God o
He will never fail you
From sunrise to sundown
His word is ever sure
Put your trust in God o
He will never fail you
From sunrise to sundown
His word is ever sure

Chorus [Rehmahz]
Brother no dey trust man oh
Make you set your eyes on God oh
No dey loose focus oh oh
Yeah yeah[2x]
Na dey fact i say
Man dey fail
God dey reign on top your case
Oh my God
Read your bible as em say
Man dey fail
Only God’s word go fit reign
Oh my God
Yeah yeah

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Tags: EnglishGod
I-solo

Music, research, friendships and love are the things that excite me

Leave a Comment

Recent Posts

Judah – Dunsin Oyekan

Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh…

2 months ago

Just a little time – Mark F Haggai

Intro Just a little time we will leave this world, Just a little time and we will live no more…

3 months ago

Adun – Sunmisola Agbebi X Yinka Okeleye

You beautify me you sustain me you glorify yourself in my life Iwo ni adun aye mi You show up…

3 months ago

Omi Iye – Paul Tomisin

For we are not drunk with wine in excess but we are filled with the Holyghost we are not drunk…

3 months ago

Thank You (Live) – Joe Mettle

Thank you thank you thank you I have come to thank you Lord you have been so good to me…

3 months ago

Baba We Thank You o – Nathaniel Bassey

Baba I thank you o o o I thank you o o o I thank you o o o I…

3 months ago