Intro
All the powers wey dey for this area wey dey form boss
Oya park well, Jesus the real Boss don show
Chorus
Onoworerena orereIjesu
Onowomamena omame Ijesu
Onowakpomena Akpome IJesu
Taloni adugboyin adugboyin ti Jesu
Taloni aratemi aratemi ti Jesu
Taloni ayemi Ayeyin ti Jesu
Jesus paid the price on calvary’s tree for me
He gave me power to defeat all the enemies
No matter what comes my way i will crush you down oo
Because my victo-ry in Christ is sure
Onoworerena orereIjesu
Onowomamena omame Ijesu
Onowakpomena Akpome IJesu
Taloni adugboyin adugboyin ti Jesu
Taloni aratemi aratemi ti Jesu
Taloni ayemi Ayeyin ti Jesu
Sickness o you dey form Boss
Poverty you dey form Boss
Setback o you dey form Boss
Untimely death you dey form boss
Witches and wizard dey form Boss
Failure o you dey form Boss
All of una dey form boss una no reach for the matter
Onoworerena orereIjesu
Onowomamena omame Ijesu
Onowakpomena Akpome IJesu
Taloni adugboyin adugboyin ti Jesu
Taloni aratemi aratemi ti Jesu
Taloni ayemi Ayeyin ti Jesu
Eoooo Eledumare is my defender eeoooo all this powers all of them na tata
Nothing come out o baba no where dem reach
I no come know why all of them dey form boss
I am wondering this stuff is so suprising
Dem no even reach keke why dem come dey form boss
See the good thing is they cannot do anything to me or try to stop my melody
my bills he paid on calvary i will be steady getting my salary
poverty can never over power me and no sickness can never over power me over me
Sickness o park and go you no get power over me
Barreness park and go you no get power over me
Failure park and go you no get power over me
I say poverty make you park dey go you no get power over me
What of stagnancy make you park dey go
You no get power over me ee
Onoworerena orereIjesu
Onowomamena omame Ijesu
Onowakpomena Akpome IJesu
Taloni adugboyin adugboyin ti Jesu
Taloni aratemi aratemi ti Jesu
Taloni ayemi Ayeyin ti Jesu 2x
Musical interlude
With a broken pen I speak without a sound from a broken heart a song of silence screaming loud the…
I have seen the future Revival is here I can see the whole world Worshipping the Lord Jesus like a…
Thank you for the things You do For the miracles give But I still prefer Your presence Over everything I…
No throne without the cross There’s no sacrifice without your blood All these You did for me No me without…
Standing before Your throne There are no words to say But Holy Holy Holy Standing before Your throne There are…
Glory to the Father Praise to the Son Honor to the Spirit Blessed Trinity Glory to the Father Praise to…
Leave a Comment