Oya

Davasol

Added on : Mar 27, 2018

Oya – Davasol brothers
Mar 27, 2018 I-solo
In Lyrics

Hahahahaha…
Hey!
Are you ready for victory dance?
Everybody, put on your dancing shoes

Let’s go!

Ahh ahh ahh ahh…. ahh ahh ahh ahh
ahh ahh ahh ahh…. Lo lo lo oh
Ehh ehh ehh ehh…. Ehh ehh ehh ehh
ehh ehh ehh ehh…. (2x)

I get plenty things to talk about the
things baba God do for me oh
le le le.. eh eh (e do for me o)
He cloth me with glory shows me favour
come and see how I am shining
eh….eh
I know I no worthy but hin no dey look
the things wey I’ve been do wrong
oh……oh
This one na the reason I dey do the
things I dey do for hin presence

See wetin hin do!

He cover me with mercy
Give me anointing
Breakthrough and favour
Left right and center
(Tell me) why I no go praise am
Why I no craze for am
When dem call for praisers
I dey lead people dey follow

I say:

Oya, oya, oya, oya, oya
Oya, oya, oya, oya, oya
Oya, oya, oya, oya, oya

Ahh ahh ahh ahh…. ahh ahh ahh ahh
ahh ahh ahh ahh….
Ehh ehh ehh ehh…. Ehh ehh ehh ehh
ehh ehh ehh ehh…. (2x)

(SYMPHONY)

I ask for forgiveness He come
give me everything I need oh
eh……………eh
He give me beta life and ontop
of am He change my story
eh……………eh
What could be more than the dead
of Jesus Christ on cross of Calvary (Calvary) eh
Now I fit shout praise the Lord
and there is no more condemnation (nation)

See wetin Hin do!

He cover me with mercy
Give me anointing
Breakthrough and favour
Left right and center
(Tell me) why I no go praise am
Why I no craze for am
When dem call for praisers
I dey lead people dey follow

I say:

Oya, oya, oya, oya, oya
Oya, oya, oya, oya, oya
Oya, oya, oya, oya, oya
Ahh ahh ahh ahh…. ahh ahh ahh ahh
ahh ahh ahh ahh….
Ehh ehh ehh ehh…. Ehh ehh ehh ehh
ehh ehh ehh ehh…. (2x)

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend