Praiz You

John Godfrey, Obiora Obiwon, Tim Godfrey

Added on : Mar 26, 2015

Praiz You – John Godfrey ft. Obiwon & Tim Godfrey
Mar 26, 2015 Oluwarufus
In Lyrics

Verse 1:
Baba, I live life to hail Your name
I no know wetin I go give but to hail You Lord
My body joli joli anytime I hail You (God)
Cos na praising You be the thing that You love
Tell me wetin we bring (omo na praise)
Tell me wetin em love (omo na praise)
Tell me wetin em eat (omo na praise)
Tell me wetin em dey like

Chorus:
I love to praise You (ebelebe)
Praise You (oh na na na)
I love to praise You (ebelebe)
Oh na na na na na

Verse 2: Obiwon
I come lagos, dey Waka for work with my music
With 1k alone and my bag of cloth
Baba God see where You carry me dey do
You come bless me eh
With wife, pikin and my music
You forgive my sins and You save me
Which kind fool I go be if I no praise You eh
Agidigba, Aribiti, Arabata
Ogaranya bi l’igwe, Ogodo ya na ku n’ala, ah
Jehova me, wey save me from ebenebe
Ekelebe Jesu, emeke ne chei
If e possible to live a good life o
Outside the one who made You

(Repeat chorus)

Verse 3: Tim Godfrey
Ome mma, for the life and the blessings
Wey You give me I dey praise You now
For the way You dey love me dey love me I can’t shout
Who am I lord that You are so mindful
And I’m so thankful
Everybody ekelebe Jesu
Put your hands in the air if you know you’re a champion
The God wey do am for me, E go do am for you say Amen!
Otun gbemisoke (loke loke) /2x
Emi ni Emi ni Emi ni Tim Godfrey Emi ni

(Repeat Chorus)

Download song here
Thanks to John Godfrey

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend