Shout Halleluyah

Florocka, Midnight Crew

Added on : Oct 25, 2016

Shout Halleluyah – Midnight Crew
Oct 25, 2016 Oluwarufus
In Lyrics

Verse 1
Call: Glory, glory oo halleluyah
Res: Glory halleluyah
Call: You give me victory
Res: You give me victory o
Call: How can I repay
Res: How can I repay you
Call: Halleluyah se oo
Res: Halleluyah to you

Chorus
Call:Let somebody shout halleluyah
Res: Halleluyah Amen
Call: Somebody shout halleluyah o
Shebi nah you dem show the mercy o
Shebi nah you dem give the key o
Oyah pkem pkem pkem halleluyah /2x
Somebody shout halleluyah oooo
Halleluyah to Jehovah

Verse 2
See as Hannah’s story change
Don dey hustle years te
Hannah pretty head to toe
Anointing sef start to flow (Anointing sef start to flow)
Ticky-tocky time dey go
Brother sef never show
Family worry friends dey worry ooo
She took her worry to the Lord
Wipe my tears change my story o
Remove my shame ooo nana (Glory to the Lord)
Brother Stephen don propose o
Halleluyah

Repeat Chorus

If it hadn’t been for God where would I be
If it hadn’t been for Jehovah where would I be
Angels bow before you what a mighty God
Heaven and earth adore you what a mighty God
Call: Oya people people
Res: People
Call: I’d like to see o people
Res: People people
Call: Share testimony o
Res: People
Call: Of what the Lord has done for me oo
Res: People People
Call: I no fit talk am finish
Res: People
Turn labour to favour
He give me double honour Jehovah eh

Repeat Chorus

Download music here

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend