Are you a WinnerMan ooo
A WinnerMan o ooo.
I’m a WinnerMan o oo yes,
A winnerman o ooh
I got the victory no contest (ooh yes)
Me a champion, me be the best (ooh yes)
I got Jesus by my side (ooh yes)
Me a head aah, me not the tail aah.
Verse 1 (Izzy)
Me I was born to be a winner
A bonafide conqueror
And even when the enemy strikes
I’ve got the Holy Ghost Fire
Armor of God everyday
Praying every night and day
Breaking all shackles and chains, principalities on the way
When they ask you how you dey do am
Make you tell dem say you get power
When ask you how you get power
Make you tell them say na Jesus ooo, na Jesus ooo
Tell them…
Chorus
Are you a Winner Man ooo
A Winner Man o ooo.
I’m a Winner Man o oo yes,
A winner man o oo
I got the victory no contest (ooh yes)
Me a champion, me be the best (ooh yes)
I got Jesus by my side (ooh yes)
Me a head aah, me not the tail aah
Are you a WinnerMan oo o (a WinnerMan oo)
I’m a WinnerMan o oo oh (a WinnerMan o ooh)
Verse 2 (Kenny K’ore)
Pass me the lighter o, Holy Spirit put me on fire oo
Pass me the lighter o, Holy Spirit put me on fire oo
I’m a WinnerMan, una roger that
Peace like a river ‘pon me soul like kaya kaya
I’m a WinnerMan, omo I go dance
Dance like David danced (for real)
Bonafide son of the Father
You see me now, omo Imma moving higher
Bonafide son of the Father
You see me now, Imma Imma going higher (you heard)
Eyes dem never see, ears dem never hear
Whom the Lord don bless, nobody for curse,
Whom the Lord don bless, you better come ‘long
E ni toluwa ti se lo re oo.
Chorus
Are you a WinnerMan ooo
A WinnerMan o ooo.
I’m a WinnerMan o oo yes,
A winnerman o oo
I got the victory no contest (ooh yes)
Me a champion, me be the best (ooh yes)
I got Jesus by my side (ooh yes)
Me a head aah, me not the tail aah
Are you a WinnerMan oo o (a WinnerMan oo)
I’m a WinnerMan o oo oh (a WinnerMan o ooh)
Oh you're my haven, you're my solace in participation of your goodness to be ti to mo ma soro, till…
Right now right now It's you all over me my system fit shutdown If you were to ever leave me…
Ade Ori Iyin ni mo ba de ee eeee Mo kin yin oooo Mo lo ara, Mo l'oju Mo l’emi,…
Salt and Light Whose am I Unconventional to describe You're an anomaly Oh, whatchu mean to me I cannot put…
Burn You a furnace Fire you're firing You trigger me nicely Is all I can say It's been a minute…
Ko le su mi Ko le re mi So defiant So relentless for You Ko' wo angeli re Ko kan…
Leave a Comment