Categories: Lyrics

Wonbiliki Wobia – Gaise Baba

For our family money dey flow well well, enjoyment plenty
And the way our parents dey spend the money, se l’on f’ile poti
Ohun to ba wu won lo’n ra, our parents dey groove dem just dey ball
Ferrari loni Ferragamo tomorrow, designer nikan l’on wo
But the children dey suffer, like rats in the gutter
O de ye kee mo pe person wey dey suffer no get time to care for another
And so the children are fighting, they’re fighting each other
Ohun to ye ka ba obi wa fa, la’n b’ara wa fa

Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki Wobia
Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki Wobia
Won ngb’omo adiye lowo iku
O ni won o je k’oun lo akitan lo je
Ani won ngb’omo adiye lowo iku
O ni won o je‘un lo akitan lo je.. lo jeun

Crisis happen – the family income drop oh
But, our parents, their flenjour e no stop oh
Pikin wey dey suffer before, na him dem dey make suffer some more
Won ni won’o le san’wo osu, awon gba estacode
Presidential fleet – intact
Allowances – intact
Senate budget – coded, won fe ka’mo nkan to’n gba nbe
But 8000 no longer fills fuel tank again oh
Awon o le sacrifice, na we dey bear the pain

Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki Wobia
Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki Wobia
(Won ngb’omo adiye lowo iku)
Won ngb’omo adiye lowo iku
O ni won o je k’oun lo akitan lo je
Ani won ngb’omo adiye lowo iku
O ni won o je‘un lo akitan lo je.. lo jeun

Servants, servants, public servants – but it seems like we are your servants
Like you’re doing us a favour, but you’re getting fat on our labours
Won ma le o, awon ijoye yii maa le o, ajantiele, ajantiele
Yio ma leyin, oro yii o maa leyin, oro yii o maa leyin, ajantiele, ajantiele

Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki Wobia
Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki, Wonbiliki Wobia
Won ngb’omo adiye lowo iku
O ni won o je k’oun lo akitan lo je
Ani won ngb’omo adiye lowo iku
O ni won o je‘un lo akitan lo je.. lo jeun

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Tags: GaiseYoruba
I-solo

Music, research, friendships and love are the things that excite me

Leave a Comment

Recent Posts

Judah – Dunsin Oyekan

Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh Judah Judah Judah Ehhh…

2 months ago

Just a little time – Mark F Haggai

Intro Just a little time we will leave this world, Just a little time and we will live no more…

2 months ago

Adun – Sunmisola Agbebi X Yinka Okeleye

You beautify me you sustain me you glorify yourself in my life Iwo ni adun aye mi You show up…

2 months ago

Omi Iye – Paul Tomisin

For we are not drunk with wine in excess but we are filled with the Holyghost we are not drunk…

2 months ago

Thank You (Live) – Joe Mettle

Thank you thank you thank you I have come to thank you Lord you have been so good to me…

2 months ago

Baba We Thank You o – Nathaniel Bassey

Baba I thank you o o o I thank you o o o I thank you o o o I…

2 months ago