Your Identity

Somtee

Added on : Jun 4, 2018

Your Identity – Somtee
Jun 4, 2018 I-solo
In Lyrics

You tell me say,
Sometimes you win,sometimes you lose.
You also said,
You’re weak and don’t know what to do
You no get any money, o
You no get anybody
You no get anything wey dey make life feel good.

Bridge
Oga e be like say you no know who you be o
You carry the almighty inside of you
Oga no die because you no know
No need to fear

Because Jesus na the mighty God
Everything belongs to our God
The universe belongs to our father.

Wetin you think and say is all that matters
Change what you say, you will see the difference
I choose to see what he sees
I go say what he says.
As I look into his word
From Glory to Glory

Bridge
I am a superman
I am so rich
Favoured on every side
Am so blessed
Forward and upward is my direction
No need to fear for what tomorrow brings
Because
Jesus na the mighty God
Everything belongs to our God
The universe belongs to our father

Oga e be like say you no know who you be o
You carry the almighty inside of you
Oga no die because you no know
No need to fear
I am a superman
I am so rich
Favoured on every side
Am so blessed
Forward and upward is my direction
No need to fear for what tomorrow brings

Oyomi krokroko (He’s a mighty God)
Everything belongs to our God
The universe belongs to our father

Wetin you think and say is all that matters
Change what you say, you will see the difference

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend