Best of Me

Double F

Added on : May 22, 2021

Best of Me – Double F
May 22, 2021 Abimbola Tolulope
In Lyrics

Am the best of me
I fit no fine pass Ada, or sing fuji like jaga
But am perfect like JESUS
I love myself like kilode
Cuz I have the life of God in me
They say I too dey make mouth
No, I don’t care what they say…
Cuz am perfect like JESUS

Wonderfully carefully fearfully made by God
Am born again o
So am excellent in all my ways
I no dey tabor I don’t make mistakes
Cuz I have phronesis
What you say is what you get
As He is so am I o

Chorus

Am a new creation, chosen race
Fine boy wey dey speak in tongues
Wetin I need again
Omo am so complete
When it comes to God I no dey play
He lives in me and I live in HIM
Unbeatable team. What you say is what you get
As He is so am I o

Chorus

What you say is what you get
As He is so am I
The word of God is who you are
You are so unique just the way you are.

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend