Categories: Lyrics

Chukwudi (There is God) – Samson Divine


Verse 1
I thought that I could do it on my own,on my own, uh
Before the morning sun I’ve gone so far, working so hardi like an elephant iye, hen
My days were full of pain and sorrow, but brother Chukwudi came, and He told me say
Shey you know?…say na Godi dey give man open doors ah
Shey you know?…say only Jehovah naim fit bless you, ayaa, lift you, ayaa, oooh, oh!
Say you go dey tire if you dey try your own…eh Carry am /2x

Chorus
To God alone, brother leave it iye, iye, He will do it iye, iye
God alone, make you no worry ye, iye

Verse 2
Eeeh, I am tired of this life that am living iye eh
Brother chukwudi held my hands and said
That I should kneel down and pray, He drew me closer that I need to know ah
Shey you know?…say this Godi dey answer prayer
Shey you know?…say im fit arrange you, im go dey clean you, you go dey jolli dey go
Say Godi no far, im dey near you
Carry am /2x

[Repeat Chorus]

Bridge
Heeyi…Chukwudi, ogini nemegi Chukwudi? na wetin dey do you chukwudi eh?
Chukwudi chukwudi chukwu
Heeey chukwudi, ogini neme gi chukwudi?
Let me tell you chukwudi
Shey you know? Say you and God fit yarn today? Una fit talk today?
Shey you know? Say una fit settle today? Una fit mmmmm today?
Say Godi no far, im dey near you
Carry am /2x

Chorus
To God alone (alone)
Brother leave it iye..aaah aaah aaaah
Sister leave it iye, God Alone
Mummy, daddy eh, uncle iye, auntie eh
Auntie eh, leave it iye..
Iye,iye,iyeee.

Download song here
Thanks to Samson Divine

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Oluwarufus

God, Technology, Music .....in that order

Leave a Comment

Recent Posts

Performance – Incence & Fisayo Check Odebode Ft. Victor Akande

Scripture says He watches over His word to perform it If He said it I believe it What He says,…

1 week ago

Make Room – Incence & Fisayo Check Odebode Ft. Tosin Awoniyi

God is in our midst Right here right now Filling us with grace And more of Him God is in…

1 week ago

Yahweh – Incence & Segun Israel Ft. Tosin Awoniyi & Victor Akande

I could sing a song of love to Yahweh Yahweh, Yahweh, Yahweh Yahweh, Yahweh, Yahweh Oh how You love me…

1 week ago

Mercy – Dunsin Oyekan

I have tasted of Your mercy And I have come to realize There is nothing like it When You decide…

2 weeks ago

Not Over – Laolu Adewunmi

Oh oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh oh Oh oh oh oh Hey brother…

2 weeks ago

At your Feet – Incence, Seun Ajetunmobi & Fisayo Check Odebode

A thousand years like a day gone by That I may dwell, here in Your arms To gaze on beauty…

2 weeks ago