Na Wondah

Prinz TGee

Added on : Jul 28, 2019

Na Wondah – Prinz TGee
Jul 28, 2019 I-solo
In Lyrics

Intro
When I look around, I see the beauty of your hands
The wonders of your might and the greater things you’ve done Lord
I cannot but testify, I cannot but glorify
That you God, amazing God.

Chorus
This God Na Wondah
I never see you kind Na Wondah ahh
This God Na Wondah
The things you dey do for me
Na Wondah Papa ahhh
Your love is amazing

Repeat chorus

Verse 1
Every day, every night,
Your blessings dey follow me tight
By your grace and your life
Anything I touch you multiply five oh baba
You no dey fall my hand oh

Verse 2
Dem dey laugh at me say who you epp
Dem dey laugh at me say wetin you get eyeah
But as you show up dem shut down come dey envy me
You no dey fall my hand ohhh

Chorus
This God Na Wondah
I never see you kind Na Wondah ahh
This God Na Wondah
The things you dey do for me
Na Wondah Papa ahhh
Your love is amazing

Repeat chorus

Repeat Verse

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend