Na You Do Am For Me

Gift Yahaya

Added on : Dec 27, 2019

Na You Do Am For Me – Gift Yahaya
Dec 27, 2019 I-solo
In Lyrics

Watin my papa no fit do
Watin my mama no fit do
Watin babalawo no fit do oo
Na you Na you do am oo

Watin my papa no fit do
Watin my mama no fit do
Watin babalawo no fit do oo
Na you Na you do am oo

Na you na you oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you Na you do am oo

Na you na you oo
( Na you you you baba na you )
Na you na you oo
( Na you Chineke na you you you )
Na you na you oo
( Na you you na you na you )
Na you Na you do am oo

Chimo Chimo chimo
Eh eh eh eh
Dalu dalu ewoo

Many years ago
I dey waka for job oo
Many years ago
I dey waka for wife oo
E don tey wey I dey look
For all this things
But papa God
Na you do am for me oo
E don tey wey I dey look
For pikin oo baba moo
You come do am for me oo
Yoyo yo yo

Na you na you oo
Help me sing it
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you Na you do am oo

Na you na you oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you Na you do am oo

Na you na you oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you Na you do am oo

Come and see
What the Lord has done
Wait and see what
He can do for you
Cast all your Buddens
Upon the Lord He cares
He will help you carry
He has set me free
He has given me victory
He has delivered me
Given me testimony
Given Praise to sing
Given me song

Na you na you oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you Na you do am oo

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend