[VERSE 1]
E dey give me chop
E dey make me dance
E no dey lie, lie lie ( e woo)
E dey make me laugh
Join don fell my heart
tra la lala la
[PRE CHORUS]
Wetin e talk na im e dey do
God no be man wey fit fail you ( e woooo)
You took the mountains out of my way
You turned my night to day, Baba You no dey fail (2ce)
so am singing this song for you
[CHORUS]
Jesus no dey play me wayo o oooooo (reponce No wayo ooooo)
E no dey do me ojorooo ooo 2ce
[VERSE 2]
Blessings everywhere
You are always near
Jehovah my God, you are my all in all
So am singing this song for you
[REPEAT CHORUS]
[BRIDGE]
Jesus no dey fall my hand e ooo
His promises are yeah and amen
Yeah yeah yeah He didn’t fail me
A friend on whom you can depend
Wetin e talk na final o
He’ll never ever ever fail you …. no
[REPEAT CHORUS]
Oh oooo oh oh ( oh o oh oh OH )
Thanks to Nelson Akogo for submitting this lyrics