Surely

IFE MOJ, Ify Nwaoduah, LC Beatz

Added on : Aug 11, 2023

Surely – IFE MOJ & LC beatz
Aug 11, 2023 I-solo
In Lyrics

Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh

Omo na papa God be my shepherd
I no go lack anything I need
He makes me lie down in green pastures
and leads me by the still waters
my soul was running to the broad way
so he restoreth my wandering soul
see me walking in righteousness
everything for his name sake

Every time I call He makes a way
through the valley me I no go fear
cos I know that You will always be with me
You will surely comfort me
Every time I call He makes a way
through the valley me I no go fear
cos I know that You will always be with me
You will surely comfort me

Surely surely
goodness and mercy shall follow me
everyday they shall follow me
na so my papa promise me
Surely surely
goodness and mercy shall follow me
everyday they shall follow me
na so my papa promise me

Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh

Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh

Na papa God be my light o
ati’gbala mi se
why me I come go dey fear person
mo meni to gba mi se
na papa God be my refuge
ai’wosan mi se
enemies wey wan show face o
dem go dey scatter scatter eh

Mercy don rise
glory don shine
oju mi lasire from God of on time
mo ni Baba ese a million times
cos wetin Baba say no fit turn lie

Every time I call He makes a way
through the valley me I no go fear
mo wa ni Baba ese a million times
cos wetin Baba say no fit turn lie

Surely surely
goodness and mercy shall follow me
everyday they shall follow me
na so my papa promise me
Surely surely
goodness and mercy shall follow me
everyday they shall follow me
na so my papa promise me

Surely surely
goodness and mercy shall follow me
everyday they shall follow me
na so my papa promise me
Surely surely
goodness and mercy shall follow me
everyday they shall follow me
na so my papa promise me

Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh

Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh
Ah eh ah eh

Ire pelu anu
sa ma tele mi
sa ma tele mi

Ire pelu anu
sa ma tele mi
sa ma tele mi

Ire pelu anu
sa ma tele mi
sa ma tele mi

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend