E Dey flow – Moses Bliss, Neeja & A-Jay Asika Ft.Festizie, Chizie & S.O.N Music)
E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am you go know. Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e Dey show I no fit count I no fit count oh The blessing of God upon me […]
Nothing – Moses Bliss
Nothing wey God no fit do Nothing wey God no fit do e no matter wetin you dey go through make you no forget nothing wey God no fit do Nothing wey God no fit do Nothing wey God no fit change o e no matter wetin them been tell you I’m here to tell […]