Nothing

Moses Bliss

Added on : Jun 3, 2023

Nothing – Moses Bliss
Jun 3, 2023 I-solo
In Lyrics

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
e no matter wetin you dey go through
make you no forget
nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change o
e no matter wetin them been tell you
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
no man wey God no fit help o
e no matter wetin you dey go through
I’ve come to tell you
no man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift
No man wey God no fit lift
e no matter wetin you dey go through
make you no forget
no man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch o
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen his seed begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend