Heritage – Jahdiel

Oh I was made for this
To know your tender kiss to know this love is mine
To know this love is ours
And I was made to laugh
I was made to sing
Giving the gift of life
You gave me everything
My feet were made to dance
My spirit made to soar
Na Your Hand – Kennedy Ogeleka (Minister Kenn)

Na you hand do this one iyeee No be my power and connection eeeee Na your hand do this one Oghene doh doh doh, doh doh doh Call: Heeeeee!!! Response: Iyeeee!!! Ahaaaa!!! Some of una think say that miracle, that favour, that blessing wey you dey enjoy You think say na your power, my brother, […]
Yehnan (Gratitude) – Jaymikee

Yehnan x2 If no be you (If not for you) Na where I for dey today? (Where would I be today?) If not for your grace Where would I be today? Lai si ire, Baba Ni bo ni n ba wa loni o? x2 (Without you, Father, where would I be today?) Everybody say ‘yehnan’ […]
Sweet Love – Frank Edwards ft. Victor Ike

Intro Ije love o This kinda love nawa o Ehn ehn Your love is sophisticated Helelelele, Helelelele Chorus Na this kinda love dey make my body sweet like sugar /4x Halle, halle, halle, halle Hallelujah o Glory, glory, glory, glory Glory to Your name Verse 1 Ehn ehn The way You dey love me be […]
Power of God – Samsoft

Na the power of God oh 4x Chorus: Nor be gidigidi eh Nor be gragra oh Nor be gidigid eh Na the power of God oh 4x Verse 1: Your sun is shining on me Everlasting father you are Your rain is falling on me Great are mighty God you are God of wonders beyond […]
Light – Aijay ft. John Godfrey

Arise, Shine For your light has come And the glory of God is risen on You Awake you who sleep No more stumbling around Come and let us walk in the light of the Lord So shine, shine, let it shine Your light, let it shine CHORUS Chineke nke eligwe (Heavenly Father) To You our […]
I Go Stay – Nosa

Verse 1 When I wan pray I no dey pray like who no get faith Me I no dey rush I no dey pray like who no fit wait I no dey pray in an anyhow way But according to the way wey God’s word say Make we dey pray (make we dey pray) ei […]
Na So E Be – Simeonyy

Whose report you dey believe Wey for night you no fit sleep The one who’s made you will not slumber His promise he’ll keep Why you dey carry long face And your head you no fit raise He was despised and rejected In exchange he took your place He healed your sicknesses And carried all […]
Carry Me Dey Go – House Of Playright Ft Kenny K’Ore
INTRO House of playright plus kore ooo ooo Carry me dey go dey go oo ooo 2x CHORUS Carry me dey go baba carry me dey go dey go 2x Carry me waka baba carry me waka waka dy go Carry me dy go baba carry me dy go dy go Carry me waka ah […]
Hero – Tim Godfrey & D Xtreme Crew

Verse 1 Wetin I for do who I for call o If e no be You how I for run o Baba o, na You rescue me e e e No money for pocket No food to eat My shoe na so so alignment, no house to sleep You come rescue me That’s why You […]
No Katakata – LordsReborn Praise Crew (Drebirth & Pistis)
CHORUS No katakata for here I get Jesus x3 Iyeh x2 No wuruwuru for here I get Jesus x3 Iyeh x2 I no know if God be white,I no know if God be black,all I know na say He dey Do wonder x2 My God He do wonder…adlibs and calls Response:He dey do wonder Iyeh […]
Say Amen – AIJAY

Verse 1 E for no bad sey you de go America You dey chop your dollar And just dey drive your Jaguar E for no bad sey you dey wear your Prada De live for V.G.C or even the Bahamas Everything your heart desire, if God na Your papa o Then na your right o […]