Na Your Hand

Kenneth Ogeleka (Minister Kenn)

Added on : Sep 2, 2016

Na Your Hand – Kennedy Ogeleka (Minister Kenn)
Sep 2, 2016 Oluwarufus
In Lyrics

Na you hand do this one iyeee
No be my power and connection eeeee
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh, doh doh doh
Call: Heeeeee!!! Response: Iyeeee!!!
Ahaaaa!!! Some of una think say that miracle, that favour, that blessing wey you dey enjoy
You think say na your power, my brother, no be your power, no be your hustle o
If no Papa God wey dey by your side, aaaah!!! e no for happen
If you know say na Papa God do am for you
Follow me sing

Na you hand do this one iyeee
No be my power and connection eeeee—eee-eeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh, doh doh doh
Call: Heeeeee!!! Response: Iyeeee!!!
Ahaaaa!!! Oya now, time don reach to give Papa God the praise o. (Eeeh!)
Papa if no be you, where I for dey? (Aaah!)
Thank you my Papa, (Hah!) I dey hail you, I dey hail you Jehovah (Hey!) Take all the glory…
Take all the worship

Verse 1
(If I hear)
If I hear say,
No be you do this miracle,
No be you turn this situation around,
(Come on)
Papa I know say,
Na you dey do this kain thing,
What a mighty God you are.
(If I hear)
If I hear say,
No be you give me victory,
No be you shame all my enemies,
(Papa I know say)
Papa I know say, (aaah)
Na you dey do big big things,
What a mighty God you are. (2x)

Chorus
Na your hand e do this one iyeee
E no be my power and connection eeh
Na your hand e do this one Oghene doh doh doh Doh doh doh

Verse 2
If I hear say, no be You move this mountain
No be You do the impossible
Papa I know say
Na You dey do this kain things
What a mighty God You are.
IF I hear say no be you open this door
No be you turn things around for me. Papa I know say Na You dey do big big things
What a mighty God You are!

Chorus

Na your hand e do this one iyeee,
E no be my power and connection eeh
Na your hand e do this one
Oghene doh doh doh Doh doh doh

Download music here

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend