Bigger (odogwu )

Prinx Emmanuel

Added on : Aug 24, 2023

Bigger (odogwu ) – Prinx Emmanuel
Aug 24, 2023 I-solo
In Lyrics

Our father wey dey for heaven
Nobody fit collect the chair
Wey you sit down

Our father wey dey for heaven
Nobody fit collect the chair
Wey you sit down
Our baba
We gabdun your pattern
We throway salama
For na you hold us down

These other gods
Wey them dey carry for pocket
I cannot relate
Cause my father is not their mate o
These other gods wey them dey keep for apartment
All of them are worthless
And I just dey laugh

Cause my father is bigger than
Odogwu
Odogwu
Odogwu

Your actions are not accidental
Only you no contester
Only you for the Center
Everything I Surrender
You dey give me bonanza
Ah ah ewo
At the mention of your name oh
And as you step in at the place o
Every other power go mellow
Everywhere go dey rearrange oh
Nobody fit say no
Number One cha cha cha
Original Abba father
Everything go Sha pra pra
Only you oga kpata Kpata Kpata

Our father
Wey dey for Heaven
Nobody fit collect the chair where you sit down
Our Baba
We gbadun your matter
And we throway salama
Cause na you hold us down

These other gods
Wey dem dey carry for pocket
I cannot relate
Cause my father is not their mate oh
These other gods
Wey dem dey keep for apartment
All of them are worthless
And I just dey laugh

Cause my father is bigger than
Odogwu
Odogwu
Odogwu

Cause my father is bigger than
Odogwu
Odogwu
Odogwu

Our father
Wey dey for Heaven
Nobody fit collect the chair where you sit down
Our Baba
We gbadun your matter
And we throway salama
Cause na you hold us down

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend