VERSE 1
I can still remember
Wey my life be dey for under
Wey my dreams and hopes were shattered
I think say I go die
When all my friends dem run away
I can still remember all of my sleepless nights for areas
Me I can’t explain
Of how you brought me out of danger
Na you be my defender
Nobody don show me love ooh
CHORUS
For without you I am (call)
nowhere to be found (5x)
No no no no no…
Hallaluyah eeh …
VERSE 2
Maybe me, maybe you
Maybe someone by my side
Could testify, how much
The lord has done this mighty things for me (things for me) do doo doo do do do.
I tried n” cried and tried n” cried
Then I come realise , its not by power
Its not by might,
But by the spirit says the lord God almighty
Who will reign for evermore
CHORUS
For without you I am (call)
nowhere to be found (5x)
No no no no no…
Hallaluyah eeh …