God in my life

Saint Ikaws

Added on : Mar 7, 2019

God in my life – Saint Ikaws
Mar 7, 2019 I-solo
In Lyrics

I’m Saint Ikaws
I’m forever a Spirit in a body
Glory!
(Brrrrrheeeee)
(Skrrrrrtyyyaaaa)

I gat God in my life ( × 3)
1, 2, 3……
(Skrrrrrtyyyaaaa)
I Gat God In My Life (life) ×2
That’s why me I’m moving and moving
In grace I’m grooving I’m grooving (ra)

I gat God in my life (life) ×2
That’s why I’m a spirit in a body
See my life is no longer funny

I gat God in my life (life) ×2
No one con dey use me dey play
Put the song on replay

I gat God in my life (×2)
The things that you seeing
The things that you hearing
Shows that God is in my life

Verse 1
I gat God in my life
That’s why me I no go dey complain
No matter wetin dey sup
Abobby I go still dey maintain
This kind life wey me I get so
Abobby I no go fit explain
My soul winning now na kakaraka
I dey win dem still I dey retain
I gat God in my life
The truth is Ima blessed man
I gat God in my life
When people see me they say hommie you blessed man
I gat God in my life
No more struggles yes I’m at rest man
I gat God in my life
Put Usain Bolt for this track
I’ll still be first man.
I gat God in my life
Anything wey I dey talk e dey come true
I gat God in my life
The fact remains there’s
Nothing I can’t do
I gat God in my life
That’s why me I no go dey fear fear
I gat God in my life
All things I ever needed is right here

Hook
I gat God in my life ( × 2 )
When you look at me tell me what you see
It’s all God in my life (ra)
I gat God in my life ( × 2 )
The things that you seeing
The things that you hearing
Shows that God is in my life

Chorus
I Gat God In My Life (life) ×2
That’s why me I’m moving and moving
In grace I’m grooving I’m grooving

I gat God in my life (life) ×2
That’s why I’m a spirit in a body
See my life is no longer funny

I gat God in my life (life) ×2
No one con dey use me dey play
Put the song on replay

I gat God in my life (×2)
The things that you seeing
The things that you hearing
Shows that God is in my life

Verse 2
I gat God in my life
Aboy this one no be bobo
Cos I know who I be
I con realise say na Jesus Christ be the koko
And he gave me all things
And this one is bigger than winning a lotto
And he gave me all things and this one is one bigger than bigger bigger bigger
I gat God In my life
It’s impossible for me to get sick
I gat God in my life
God is my strength so I can never get weak
I gat God in my life
I no up dey small always go dey grow big
When they ask me
Na who dey do am
Omo I say God is the secret
I gat God in my life
Hommie I’m one with the God head
I no send the things wey dey happen around me
Cos I’m the overall head
I gat God in my life
Steady steady elevating
My life con be upward and forward
So you can say that I’m levitating

Hook
I gat God in my life ( × 2 )
When you look at me tell me what you see
It’s all God in my life
I gat God in my life ( × 2 )
The things that you seeing
The things that you hearing
Shows that God is in my life

Chorus
I Gat God In My Life (life) ×2
That’s why me I’m moving and moving
In grace I’m grooving I’m grooving

I gat God in my life (life) ×2
That’s why I’m a spirit in a body
See my life is no longer funny

I gat God in my life (life) ×2
No one con dey use me dey play
Put the song on replay

I gat God in my life (×2)
The things that you seeing
The things that you hearing
Shows that God is in my life

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend