Limit don break

Akpororo, Minstrel Akan

Added on : Jul 6, 2018

Limit don break – Minstrel Akan Ft. Akpororo
Jul 6, 2018 I-solo
In Lyrics

Verse
I no go let my problem define my outcome
Even this salary no fit define my swag
Rain dey fall sun dey shine even if na storm
My brother my sister my time to shine don come.

Chorus
My limit don break eh oh
Nothing fit stop me for life
My limit don break eh oh
I don break record eh yah
repeat

Solo:
Who be that man wey say i no go fit make am
i say you dey lie
i don break the limit you don see am with your eyes
i say na God
God power stand for my back o
Repeat Chorus – 3x

Bridge
Lead: No more limit 2x Resp: I don port comot for poverty
Lead: No more limit 2x Resp: Akachawa Chukwu na Infinity
Repeat
Lead: God e stand gedigba Resp: for my back o
Lead: He no dey play me wayo Resp: at all at all
Him blessings wey dey drop e dey overflow
Wo oh oh uh oooo

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend