Jara – Prince David

Verse 1 The jara you dey give me the jara Everything wey you do you dey give me d jara Say your love no be chaise, say na true no be maimai So make I follow dey go everywhere titi lai Me I no send dem me dem talk na your love be the manya […]
Karyansu Ne (Dem Lie) – Mr. SAK Ft. Ishac D

INTRO… Ahaaa! Nanananana aye… Its your boy Mr. SAK and Ishac D in the building yeeee CHORUS Ai cewa sukayi wai bazamu iyaba amma karyansu ne domin Yesu namu ne (2x) Ai cewa sukayi wai bazamu kaiba amma karyansu ne domin Yesu namu ne Ai cewa sukayi wai bazamu kaiba amma karyansu ne domin Yesu […]
Whistle – TJay Davids

oooooooooooooooooooooh aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaah Questions on my mind Will you be taken or be left behind? Just got a call from my mama that a man that I used to know just passed away Woke up to thank the LORD for another day (day) Mama said she saw him last on saturday (day) He was in church […]
God Abeg – Angel Opomulero

Verse 1: It’s Not By Might It’s Not by Power oo It’s Not By Might No Be By Power oo I Go Surely Make Am By The Grace Of God I Go Count My Blessings Name Them One By One It’s Not By Might It’s Not by Power oo I Walk By Faith And Not […]
Follow Follow – Uniekgrace

Intro: Na you I go follow Follow follow till the end of time Oshe oshe Baba, oshe! Na you I go follow, follow follow till the end of days You I go follow, follow follow, follow follow… Verse 1: No matter where you are, it is you and I I no go lie, eh! No […]
Jaginma – Steve Crown

Intro: Jaginma, jaginma Jehovah mo Agameburualeluyeburu /2x Verse 1: Eh! In the morning I will rise And I will give Him all the praise Agam eburu hallelujah eburu Na na na na na na na You set my feet upon the rock Agam eburu hallelujah eburu Bridge: Jehovah butter my bread Sugar my tea and […]
Loke Loke – Fazino ft. Tipsy
Intro: Gee gee (It’s Fazino…) On the beat we’ve got (Samklef classic) Loke Loke (Tutipsy) Jeun soke We’re going higher you know (for real) I’m shining, I’m shining (ah ah) Chorus: Loke Loke Oluwa ti gbemi soke Mowa oke, I’ve been living my life paying my dues and shining Living my life paying my dues […]
Elu Elu – Fred Dan

Yeah….hmmm… I’m going higher and higher and higher Today, no delay I’m moving from glory to glory to glory Oh yeah! No be lie I’m going higher and higher and higher Today, no delay I’m moving from glory to glory to glory Oh yeah, no be lie Na wetin I go do (To thank you) […]
Limit don break – Minstrel Akan Ft. Akpororo

Verse I no go let my problem define my outcome Even this salary no fit define my swag Rain dey fall sun dey shine even if na storm My brother my sister my time to shine don come. Chorus My limit don break eh oh Nothing fit stop me for life My limit don break […]
Oluwa don bless me – Akan-Jesus Ft. No Stain 4Christ

INTRO: Is the voice of the end time Akan-Jesus The Lord has done a great thing in my life today i give praise to God today Also to my father in the Lord Evangelist.Ini Christ (yea) indeed you are a spiritual father God bless you CHORUS: Unto you Lord….. Lord me giving you all the […]
Igwe Okaka – Innosaint

Oooo…Chukwu obi oma Oooo…igwe Okaka Verse 1 Now my life don better and my bread don butter…oooo All the things wey you do, they still dey make me Wonder. Again and again you don bless me oooo, From now till the end i go sing your praise,Lord. Chorus All the things you do,dey make me… […]
Na So – Wyllz

Verse 1 I no fit talk am. I no fit sing am enough I no fit play am I no fit shout am enough Your goodness, mercies and love E too dey shark me E dey like say I don puff Your love Oh God is sufficient unto me Chorus Na so you bless me […]