Better God – Fostar

Now there is a new song we are going to use to praise the Lord Na God big pass Is the Able God Somebody say He’s the Able God And it goes like this I never see this before A God whose there for me He nor dey sleep Arms open wide for me Na […]

Ese – Miracle Francis

Intro: For you have done, What nobody could do… Lord you have done it for me(2x) Na wetin I go do, wey go do you baba eh… Na wetin I go say, wey go do you baba eh.. If I give you my life, e no go do you baba eh.. If I give you […]

Carry me – Ailly OmoJehovah

Verse 1 Thank you Jesus  For lifting me up  Day and night oh  You show me your love  This kind of love oh  I never see am oh Higher higher  You carry me higher  Carry me De go  Baba carry me De go (*2)   Chorus  Na you be my God oh  Na you I […]

Praise Jam – Isaacblessed

Call: we gonna praise you in every sitiwationiyeh Resp: we gonna praise you in every sitiwationiyeh Call: we gonna praise you no matter conditioniyeh Resp: we gonna praise you no matter conditioniyeh Call: Owonronye Yi Jehovah Resp: Leli igwe Call: Owonronye Yi Jehovah Resp: Leli uwa Call: Owonronye Yi Owonronye Yi Jehovah meh Resp: Leli […]

Inyanga – UgooPeters

Intro: I’ve gat Jesus, I have advantage. Chorus: Anyi na-emekwa Inyanga (We are doing Inyanga ) Na Chi anyi bu Okaka (for Our God is the greatest) Anyi na-emekwa Inyanga Inyanga eee eee.. Favour dey follow me, Blessings dey follow me Breakthrough everywhere eeh, na so so blessings Why I no go do Inyanga Chinaedum, […]

Everything has turned around – Minister Sam

It is me again I come to testify I come to testify This is my testimony To God and to man It’s my song of testimony Let the people hear it Let them rejoice with me For my song of testimony It’s my song of testimony That everything has turned around for me For me, […]

My God – Rawlins Ehigie

CHORUS: You are my God weting u no fit do You are my God any other god na fake (X2) VERSE: Them say this life is very funny, you may be down today tomorrow you be up and you forget the sorrow so don’t write any man off, we serve a God who is able […]

Inly You – Holy Liberty

Chorus Iwo nikan ni momo Resp: iwo nkan ni momo Na only you I sabi o Resp: iwo nkan ni momo Na only God I sabi o Resp: Iwo nikan ni momo iye mo ri ye o Resp: Iye igbala oo, mori igbala iye iye iye mori iye o Resp: iye igbala oo, mori igbala […]

Pray for me (Refix) – Limoblaze Ft. Angeloh

Ehh my brother make you pray for me Make you pray for me Cos I can’t do this on my own And na your prayers go carry me through Brother make you pray for me Make you pray for me Cos I can’t do this on my own And na your prayers go carry me […]

Obuliwom elu – Dr. Paul Ft. Kwin

KWIN Jesus you are worthy of our praise Daddy Baba You are worthy of our praise Amen. You are worthy of my praise daddy Baba you are worthy of my praise Amen. Obuliwom elu 4x Agam aja ya nma we kuwara ya aka. Choir repeat DR. PAUL Sometime ago, I no know what to do […]

Chinecherem – Neon Adejo

If no be you Tell me where I for dey today If not grace Wetin I for be today Oku n’erere ( consuming fire) You are there for me Onye Nzoputa ( my saviour) You no dey fall my hand See how you came And you turned my life around From nothing to something Daddy […]

Obrigado – Brain Samson

We bring out the glory to the most high God I love you lord I adore you lord You are the air The reason I am breathing I love you lord I adore you lord You are the air The reason I am breathing I really wanna say Baba o ese For all you’ve done […]